Aye axemen jolly udi high temple 2016

broken image

Dey say pikin wen woman trane, trane im self. Tautin too much 4 movement now both non acada them and ayes wen dey T, at a time a believe say na the O.T wen your L.M give you na im you take dey waka reach today so na lack of O.T na im be our problem another one na lack of surport 4rm we wen be lords na im cause trouble pass. We wen beleive say na we knw pass (lords) na we fuck up pass but no be matter wen dey be this one. Men wen too sabi a still hear wetin all man reason comot non acada inni 4rm movemen dat one dey, close Ts dat one na still reasonin but no be there e 4rm start so a beleive say e no go fit still end 4rm there.

broken image